Dem drag : A Freewrite

in voilk •  27 days ago

    Where is Foden and ramsdale pics
    Them no dey hide am again sha
    Rice wey be DM needs to be unlocked ??
    So many mumu source
    Did he limp off in the game?
    Na wetin dem dey do everytime sha
    As I no like Saka reach na wetin England dey do everytime. Such a stupid country
    One of the reasons I don’t want mainoo to play this euros just mins sub
    This new Power episode
    The acting <<<
    Tariq and Brayden don't have the aura to pull off this gangsta life. Made me miss Ghost and Tommy mehn
    See Dru too. Premium mumu acting
    I’m not even pumped to watch sef
    Downloaded since yesterday morning
    It was Sterling and Rashford before, na Saka dem dey scapegoat now
    E no even start oo
    Na so dem post rubbish about Mainoo after the goal
    Watch how na white players go be the cover when dem win. Even if dem no score
    You no see Atalanta own? Lookman score hat trick but na white players WEY NO SCORE dey cover
    Them go sign agreement say the money will be more than k. Them don give them k now
    Rooney and Carragher shading Bellingham too. All because he's not playing in England. Fools
    Kan Dey say they needed maguire
    Yes maguire would be missed but Shey England no get attack to score back
    Be like boys drag them for Twitter sef
    Dem drag dem gan. Mostly Africans and especially Nigerians
    Please share their comments
    They said Bellingham is great but if you have foden that's the person to build the squad around
    Mk them close everything to k Mk them settle
    Nothing less than k sha
    Germany would have done him more justice sha
    If he follow Musiala
    When you pick England as a black man over your native country be ready for the media attack
    Them lose both games nah

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!