The Winning : A Freewrite

in voilk •  3 months ago


    And no be say them even win something reasonable self.
    Them win charity cup 😂😂😂💔💔.
    Them try two season them no wan make we hear word.
    I think ole bottles two or three finals self.
    Na why una dey always find am difficult to fit talk for serious matter be this

    We dey talk about Pep dominance, clubs that finished behind him and we wan access those that has stood more chance to win the league if Pep had not happened

    See where una carry matter go

    Una don cover the entire topic with pointless bant now

    Mtcheww 😒
    Wetin u dey talk bro.
    I did not even see anything.
    Me I just came in to bant.
    Whats ur question.

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!