Coashing Little : A Freewrite

in voilk •  3 months ago

    Yes..old school coach wey they evolve as year passes by...mistake Mourinho made and is causing him good teams now...baba no gree change pattern.
    Na that man nearly spoil Ronaldo sweet career.

    Werey too dey lie
    That Ronaldo own no even pain me
    Na that Sancho own pain me pass
    For that guy to say e no fit ever apologize for wetin e no do
    Omo the thing go far I swear.
    Even though most players of now adays no get decipline.
    One analyst talk say him don learn him lesson whenever it comes to analyzing Chelsea

    Baba no know which Chelsea will show up whenever they get match.

    God giveth, God taketh

    My sporty don enter default settings back
    If na ten hag be in coach then werey fit talk say casemiro nearly choke him to death na why they free am
    If na ten hag he fit talk say he nearly use knife commot in skull for one corner of the arena during food break

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!