Old & New : A Freewrite

in voilk •  2 months ago

    Make people even know say, it was only quite recently the English league began to be respected for building properly rounded players technically. English league wey be kick and follow football for donkey years.

    freewrite.png

    Deschamp is both old and new skul, so he know wetin dey. They shud go check dat French boy wey Enrique dey train for PSG, boy wey show Barca pepper for Champions league fa.Them nor go see the PSG boy now. E get why I call am weapon.

    Abegi some of these things are just bloggers trying to gain traffic.So the aces are gone already. Who be the ace left behind?Saliba and konate dey squad
    So to me
    Na premier league delusionNa Martins I go download soonSomething like "mind your words" or soE get one other sitcom I dey find

    The name mostly escape my headThem no gree release more seasonsBold

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!