The Enjoyment : A Freewrite

in voilk •  2 months ago

    Make we self dey like Chelsea make we dey enjoyMe wey be say I go like make we no even go anywhereAnd the clones get the ones wey dey turn up, some na half turn up, some na full, some na werey

    So, whichever Chelsea u see for TV, na their clonesDon't be surprised if u comot tomorrow morning, u go see some of Chelsea players for ur street

    Na clones full Chelsea except PalmerIn some game them no off

    So, na one of those Chelsea show up todayFor the first time Chelsea performed in the second half of EPL gameIn some game them no off

    So, na one of those Chelsea show up todayFor the first time Chelsea performed in the second half of EPL gameToday's Chelsea not current ChelseaIt's rare for Chelsea to do this kind thingHow that thing take be foul abegSorry my brother.... No reason am too muchAston villa just useless

    Na for Arsenal head them get powerMake person just risk play amAston villa just useless

    Na for Arsenal head them get powerMake una run from this group for wamuso...una don die for is hand today.. pochetino is a good coach wahala go full everywhere now.

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!