Upfront : A Freewrite

in voilk •  last month

    FUkUE5bzkAZT3HzV5tJDiU2ik81PCd4JCyhWnRcDN8XJsVFY3UNB8DCSkDrnRBuY7tnU4ERztptECfMJfK3DBtLNrJF5S6hGxLdXqvKMAkdG2pDhbUAhHQ4jZdWzfaFojfifdV85Yq1YSGMCFkZaThRAXMLYip2JCgri.webp

    Garner and Rashy upfront . Bruno spam long balls. those two runAnytime Ameenu rush drop link to Man U match before e start them dey always lose in a stupid wayThe news waste time o.

    I be expect this thing since 😂😂😂😂😂😂 Omo ehnn manutd fans dey suffer Sha.

    Everyweek one stupid newsRashford wan use pace for amNa Mumu
    Foden for score from there or assistAs Dem no fit dribble am
    Dem dey use quick play wound amRashford for see chance for there poor control cost amWhen you dey show too much of the ball na wetin you go dey face be thatGarnacho be much stronger mehnnOmo I wan carry am oo

    I just change am to the 5odd, to win finalManyoo to score first goal go be like 20oddIf to say we dey press dem.

    E for see scoreNa now we go know if these players fit concentrate🔴🇦🇷 10 goals, 5 assists this season for Alejandro Garnacho with Manchester United.

    U don guide player u still nod ballBut if eth come say he use statistics them dey vexNah na 4222 mctominay dey try with the marking and defendingWe gats try score another before HT.

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!