Pushed On : A Freewrite

in voilk •  2 months ago

    Suel Fily So Chelsea never qualified for Europa😪
      We don qualify abi you wan be like arsenal fan when think say westh go beat Man city
      Lmao 😂 😂 shey this Manchester united gl beat city bayi?
      As in eh 😂
      How? They might win treble next season
      I be John Carpenter
      Suel Fily 😂
      Suel Fily ManU wey win today’s match
      Suel Fily Anthony deyno forget
      Botefarm ..
      Na Peter hmer u be o
      🤣🤣
      Boss
      Suel Fily ManCity please disgrace ManU as usual. Don’t let our enemies mock us IJN
      Na fasting and prayers I wan do make guadiola dey go
      E no go funny if man UTD win Shano peace for any chelsea fans o
     
      Suel Fily God forbids ManU win
      On top football
    Omohhh
      Hahahaha
    Till then
      E hang himself for him best season since
      U and no difference

    This na very old video
      U self dey believe weytin dey come out from e mouth
      Shuoo
      Torh I never see the video bfr naI gas believe wetin I just see for the first time
      If person wan hang himself ontop footballna Africa ba
      I till dey wait to show me the chpion printed jersey
      He nova see where to forward from This message was edited
      So wetin b the cause of this death
      But I see the printed jersey for multiple pages tdy..
      U get time oo

    I still dey wait for the chpion printed Jersey wey he say Arsenal prints ooo

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!