The Football Muscle

in vkbt •  3 days ago

    Funny thing is that my fielded players gave me 82 pts 3 players from my bench got a combined 20pts Wait, shey na 10min ago una dey watch ni?I think Odegard is kind of not really Odegard without Saka The telepathy don tey. Na since last game e dey showSame way I miss white.

    That overlap run with sakaNaaa.. Just letting people to let arsenal be on the conner FC ishLast last na me go use pin bust your muscles. Brentford setting Arsenal conner tactics. And u dey tell me to use the network wey I dey use


    image.png
    Source

    U be fowlI never fit watch the match yet. I'll catch up replay laterI talk say I dey watch match before?Haaa
    U sure say no be wrong channel I dey watch soNa highlights of Last Season you de watch broWhy you come de for Bush?.

    I dey suspect this phone I dey useNa so Bush men de do.. Them de go bush go find who no de thereI am not there.. U de go find your peopleNa my people send me to go find u for bushShey them nova still finish una own first half?The devil ran away last weekWhich one come dey the jerseyPartey go play rb for next match House.

    I no quick see car from that junction... Na bike I later take enter mile 2For the stale news wey u know, dem say the club and Rooney get mutual understanding/agreement to part ways, but this one say sackWetin u want make them talk before?

    Inside 10 mutual agreement to part ways news u dey hear, 8 na sack but they wull say na mutual agreementU get luck say agbero no tif uI can see 13 Manchester Logos.. Convert it to 13pts ..

    That would take you to top 4 o Gabriel and Martinelli was a smart opting but watch ur backGo dey make noise everyday about EPL as if they've won up to 10Very lame.

    Win half of Manchester United league titles before you start picking on Manchester United everyday.

    Why won't it be lame? U de 14th for table de bring WALL OF CHAMPIONS Pic to defend it.. are you not ashamed? Enjoy your good form for now

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!