Carry Go : A Freewrite

in proofofbrain •  3 days ago

    freewrite.png
    Glory be to God... May he or she be be turning point of goodness in ur life bossLet me cook something good for youIf nah this kind way una dey cook , dey eat am abeg 😂😂🙏🏻You dey baby person now, nobody talk o, na another person's baby you go dey monitor up and down.

    Wetin be your own abeg.

    You no see my own messagePlease I don't want to come for you na only him I get ah beg, leave am for meI don comot hand sharp sharp 🙌🙌🙌😂😂, , carry una go bath.

    Even your wedding day I go raise hand scatter am say I no want make he holdNo mind her oh, I am falling for youStop deleting my message, you can't be cheating on me and I won't talk na 😭😭😭Scatter bawo, shey make ah dey look make dem dey snatch you from me niSorry boss, na she dey force relationships and pikin on meSha come home on time today pleaseIfe why you let this old man dey abuse you.

    You are too much for this now.No worry I go add black pepper join for herThat's how he use to do, na him love language be thatAremo oniru
    Honey dey dere lofi dun
    Ileke oni kayamata otun gun
    Gbemi trabayeUna babe don follow correct guy go.

    When did I tell you say I get babeEmi oni naira I speak in dollars.

    Speak less let ur money answer
    It's all about ur mulla no be mouth
    No go put chest it's all about mullar

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!