The Negotiate

in blog •  2 months ago

    _a9a235f7-4626-4a2f-b041-719cbbcf297c.jpeg

    My club de secretly negotiate on our Bruta player for number position... we no wan loud make that useless Boeley no betray us. Getat. Cow, Ajala dun dey rear and sell goat 🐐 oo... make una patronize oo. Barcelona don buy OMO AND KLIN? Deco dey Leipzig gate but dem no gree open gate for him.

    With the truck? Even in OZEBA? As Arsenal big reach, them no get any European trophy. This thing dey give me headache, like how. Leave them o.. I was reading some shits this evening I come see again. Oh, I was like e be things ooo. When them dey over hot, them no use well. No worry bro, we go carry m. Na who give up, fuck up. God go help una, I really wish you guys can have it soon, even if na conference league. Make una get something.

    Omo see deals: GALA to Atlético, Alvarez to Atlético, Su to Chelsea, Su alajo. Una don sell engine, I loving this and buy Power Bike 🚲. Minutes goals: Barcelona match, who dem dey play? Milan, Barcelona, Milan. Sterling nah bastard, toor.

    U go explain explain tire, I go use this se line for you once season starts. No mind the fraud; we shall see. Remember.. years, it's called generational squad depth. Sheless man.

    Just be playing sir. Fimile. We no need another Thiago, Onigbo. U don crase? Pele, them don de go one by one.

    Face ur club, getat. Face your club cow. E pain. I have na Limmi. Nope, I don laugh tire; very funny stuff. D guy say why will you pronounce God to be Gad? A swear.

      Authors get paid when people like you upvote their post.
      If you enjoyed what you read here, create your account today and start earning FREE VOILK!