Barca no fit buy doesn't mean Neto is an upgrade on him
You tag my message jhare .. Abi don give you sango loud
But dem fit buy raphinha
We dey find arguments?
Una dey talk yeye things cos of one ge, u say we dey find arguments
Oga.. I dey talk as at today
First paragraph na for you. 🤦🏾♂️
Funny thing, Raph when he dey epl was better than Neto
Barca big pass
Actually.. At Chelsea. Neto is Sterling upgrade.. Accept it or not
Which one ge.. Me I no dey talk about one ge.. I dey talk about the present sterling
Sterling no deny you anything jare.
Your whole te was shit except Palmer
I don accept
Okay. 👍🏽
But barca still sign , so why you feel say dem no fit sign Neto
I prefer Rapha to both Neto and Sterling
I don talk, Sterling na werey normally
But does that makes Neto an upgrade?
Make una allow Neto deliver first
Wow ..
Bro.. Sterling made many stupid decision .. I fit bring videos for you
Leave them
I sure say Jackson own go pass
Abi na Jes wey Dey go on and off?
Me too